Mr Drew Ft Kojo Blak - End Of The Year Lyrics

Mr Drew Ft Kojo Blak – End Of The Year Lyrics

Mr Drew Ft Kojo Blak - End Of The Year Lyrics
Mr Drew Ft Kojo Blak – End Of The Year Lyrics.www.ghanasong.org

Andrews Commey Otoo known on stage as Mr Drew performs ” End Of The Day feat KOJO Blak” off his debut Ep , LOVA BOY ERA.

Produced by Ugly 

Mixed by GigzBeatz

Lyrics

Anonymously
I no know where this my pain come from
but edey hit me for my liver
hmm
for my chest

down to the decimal
Adwen nu tɔ kyema
them no dey tell person
awula obaa pila moko eyy

At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Daadaa you dey lie
No dey
need your love
aurevoir
you dey pour water for my ogya (fire)
and edey make me cold

Very soon you go learn
you wey be holiko
you dey scare grown man like koliko
Mi na no bo tamɔ mmlamiko
Asuma toliko

My liver
slow down
For now
I don’t know why
water
comot ma eye
and edey slow me down

Running from your love
Kilometres
before I crush
must to cool down
This love fit put you for choke hold

At the end of the day
no be only me go dey
No no
no man is an island
hmm
I no fit run another race
make yawa no go dey
this love fit put you for choke hold

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Cool your temper
if you don dey dull on me ɛneɛ wo nsempa
gimme bad blood chale back to the sender
wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ
yɛn no yɛnna

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *